Shake Am Lyrics by Chella


Chella Lyrics

Shake Am” by Chella is an energetic, dance-driven song focused on fun, movement, and party vibes. The lyrics encourage everyone to let loose, dance confidently, and enjoy the rhythm regardless of appearance or skill.

Cover Art For Chella Chant EP by Chella
Chella Chant EP Cover Art

Chella – Shake Am Lyrics

Verse 1
Sweet melody
Ewo I dey for back the mellow
The bombom con de shake oo
The pressure con de touch my body touch my body
Ewo I dey for back the mellow
The bombom con de shake oo
The pressure con de touch my body
Oya comot body for the people wey get the body
You no get body you de put body for people wey get body
Your boobii go touch my brokus you must tell me what you want aaaa
Comot body for the people wey get the body
You no get body you de put body for people wey get body
Your boobii go touch my brokus you must tell me what you want aaaa

Chorus
Ewo I dey for back the mellow
The bombom con dey shake oo
The pressure con dey touch my body touch my body
Ewo I dey for back the mellow
The bombom con dey shake oo
The pressure con dey touch my body

Post-Chorus
Even if you no get nyash
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake your ukwu
Shake am
Shake am
Shake am
Even if you no get nyash
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake your ukwu
Shake am
Shake am
Shake am

Chorus
Ewo I dey for back the mellow
The bombom con de shake oo
The pressure con de touch my body touch my body
Ewo I dey for back the mellow
The bombom con de shake oo
The pressure con de touch my body

Outro
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake your ukwu
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake am
Shake
Shake
Shake
Shake
Shake
Shake
Shake
Shake
Shake

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

More From Author

How the Kazez’s Songwriting and Production Shaped Afro-Fusion in 2025

Tyler Perry’s Sexual Battery Accuser Asked Him for Money Before Filing Suit, Alleged Texts Show

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *